Saturday, October 6, 2012

Please is Nigeria a cementary




:

Abeg na question i wan ask oo! Why is it d@ our leaders steal money & keep it in SWITZERLAND BANKS when dey are sick, dey go 2 GERMANY or INDIA 4 treatment when det want 2 invest, dey go 2 AMERICA ...buying mansions, dey visir LONDON or CANADA ...shopping, dey go 2 DUBAI

naija





...spending holidays, dey visit places lyk PARIS or BAHAMAS ...educating their children, dey select EUROPE, even GHANA Praying 4 4giveness of sins, dey go 2 JERUSALEM or SAUDI ARABIA But when dead, dey all want 2 b buried in NGERIA ...Please, I want 2 ask, is NIGERIA a cementary?



http://www.facebook.com/GeniusPalace

No comments: